I dey control I dey control
Everybody them dey wonder
Won bere woni kini mounlo
Ngbo woni kini mounlo
Hmm yeah yeah
Because I dey control I dey control I dey control
Cunt roll
Woni kini mounlo
Gih me Cun troll
Woni kini mounlo
Cunt roll
Colos in body
Yhiii
Dem think say na Apolo dey my eyes
Zhe
Even if I no geh money
I still dey package very very well my guy
Very well my guy
Ehn
Iyalaya gbogbo yin
See the people wey I suppose dey call my guy
Who be your guy
Oi
Music is my baby
And we go party ti ti ti till i die
I wan feature ODUMODU
Him say I no get money
Are you madt
Shay na so una dey do for here
I know we go link up
No delay me na
Hold me na
Make we no dey kanaku for here
I get olosho for you
Rita and Filomena
Call me
Anyone you carry na
No fuel no gas na sability
With my Tesla movement
I dey recharge ability
I dey control I dey Control
Everybody them dey wonder
Won bere woni kini mounlo
Ngbo woni kini mounlo
Hmm yeah yeah
Because I dey control I dey control I dey control
Cunt roll
Woni kini mounlo
Gih me Cunt roll
Woni kini mounlo
Cunt roll
See this pretty fine gyal
Wey wan put it on me
I was standing in her
She was sitting on me
I wan try stand up
She no gree for me
If I cum
Brother will that be on me
Anytime she come
She dey gih me tah tah tah
She want make I come inside
Emi mo sapada
Pluto way
Jalo sodo dapper than
From there call magnito
Make we dey go Canada
Yepa yepa
My baby for president
That woman dey worry
And she dey intelligent
No worry
Make I make the money first
You go chop
Aje you go Yokozuna sef
Oyibo people don dey come for me
Grammy awards and Headies
Go soon come for me
And when dey come
Baby I'm gonna need some company
Tell Iyabadan
Make she bring Amala come for me
I dey control I dey control
Everybody them dey wonder
Won bere woni kini mounlo
Ngbo woni kini mounlo
Hmm yeah yeah
Because I dey control I dey control I dey control
Woni kini mounlo
Woni kini mounlo
Nobody like wahala
But if you check am we gallant
I just dey hustle for my money
I work for my money
So no come dey bother
Because I dey call Jehovah
As I dey shout hallelujah
Sing Hosanna
No dey pressure me
Yhiii
F*ck your zero swag nigger