Magic stick by hennycorg
Toba je machala maagbe maagbe
Tobaje kala molly maagbe maa
MD MD maagbe, me no care what the bhadman say
To ba je kala molly maagbe to ba je machala maagbe
MD MD maagbe
Me no care wetin bhadman say
So that's why I gotta rise on my toes
Steady like an artist demma know
So I gotta unleash what I know
Ata rodo he dey pepper them I know
So that's why I gotta rise on my toes
Steady stealing like an artist demma know
So I gotta unleash what I know
Ata rodo he dey pepper dem I know
Say me no dey shine teeth, me don dey smoke since 1990s
Demma hooligan demma fighting,so many things dey weh no dey make me dey like to come around dem wan tap out from the annointhing
Shay you dey see my dread like samson, me no wan delilah weh go come sin
Smoking marijuana is like a blessing to me eh aiii
No man can bless me that's why I gotta put up all my best in it
No man can bless me that's why I gotta put all my best in it
So that's why I gotta rise on my toes
Steady stealing like an artist demma know
So I gotta unleash what I know
Ata rodo he dey pepper them I know
So that's why I gotta rise on my toes
Steady stealing like an artist demma know
So I gotta unleash what I know
Ata rodo he dey pepper dem I know
So that's why I gotta rise on my toes
Steady stealing like an artist demma know
So I gotta unleash what I know
Ata rodo he dey pepper them I know
So that's why I gotta rise on my toes
Steady stealing like an artist demma know
So I gotta unleash what I know
Ata rodo he dey pepper dem I know