Ahh Oloun
Saiii (Winshi) hennycorg mapami na
She wants my MILO she be calling me pappychulo
(Calling me pappychulo)
Every night and day she wan chill with me under my pillow
(Under my pillow)
How many be your body self what' is your body kilo
(What's your body kilo)
What have you got to offer I think you should let me know
(You should let me know)
(Ahh Winshi) oloun saiiiiiii
I've been feeling cool, stepping at the place with all my crew
Demma girls be dancing shaku shaku
Put up your dancing shoes
I'm telling you, so much in my head don't know what to do 247 am available
The thing I Dey yarn he be parable
Nepa no Dey talk before dem take light
I'm on the line taking next flight
Demma hate us so dem backbite
Soon demma see me on the limelight
She wants my MILO she be calling me pappychulo
(Calling me pappychulo)
Every night and day she wan chill with me under my pillow
(Under my pillow)
How many be your body self what' is your body kilo
(What's your body kilo)
What have you got to offer I think you should let me know
(You should let me know)
(Winshi) oloun
Saiiiiiii
Mofùnwoni small chops
I no fit dull you like asap chops
Omolicha nwane the ventures
Biko niko bianu Dey bunch us
Una odikwanu big big boys
Omolicha why you Dey Shenk us
Chineke Biko odikwa virus
Hangman dc or na focus
There is no short cut
Make you just Dey try to Dey link up
No be everything eye see mouth Dey fit talk
I'm now a big boy
Even now my song is on TikTok
I've been cashing out nothing ona fit talk
Insta Snapchat's demma looking for... me
She wants my MILO she be calling me pappychulo
(Calling me pappychulo)
Every night and day she wan chill with me under my pillow
(Under my pillow)
How many be your body self what' is your body kilo
(What's your body kilo)
What have you got to offer I think you should let me know
(You should let me know)
(Winshi) oloun saiiiiiii