[ Featuring Phyno, Duncan Mighty ]
Wakola, your particular ehn ehn
Wakola
Jealousy no fit decipher, the joy in my life
Olofofo no fit comprehend am,amma shine the light
Even all the people wey be pray I fall go testify
Cll the things wey we no get before, now we dey buy
Ogbawala sikki o
Ogbawala sikki o
Okwe m agbawala sikki o e e
Okwe m agbawala sikki o
Ogba ogba ogbawala sikki o, sele sele sele
Ogbawala sikki o
My game agbawala sikki o e e
Okwe m agbawala sikki o
Back in the days, man dey ghetto
But today, money we get o
Each and every day be like holiday
Everything nice, ngwo ngwo aso
Like Mohamed Salah
Cll of my guys are ballers
Spending money in dollars
Omo barka de sallah
I go flex my life for this party o nwanne
We go help ourselves e, like say tomorrow no dey
Oil dey for my head o, I dey run my race o e !
No be the size of my halo, Baba na your grace o e !
My hands are filled
With the blessings of the lord
My hands are filled
Chiokike mekwele ma berere
We see be love my mama call me one day
She say my son Duncan Mighty no put hand for bad thing
The God wey I dey serve,e go answer you
My pikin e, I say amen
Yeah ahn
E don tey we I dey grind o
Make I be the next in line o
Imana owu kpodo nu nwoke k'obu tie o
Boy,na money wey dey my mind o
So if no be money k'odi echi
Too much money no be packaging
Turapu umu nwanyi je chuo ike
Imana imavute the money nwa oyie ife
Maka nowadays ayi maputa
Umu nwanyi amaputa
Gwa my guys fa kuba
Cyi n'ada ka oku cigar
Oji ego n'ekwu swag m bu dachi
Kuba aka ka babariga
Pitakwa to abiriba
Ju ese m m'donye iru men eriwa,nwa men eriwa!