Back to Top

Wizkid - Kese (Dance) Lyrics



Wizkid - Kese (Dance) Lyrics
Official




Dance (gbedu)
Chale, make we dance (gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (gbedu)
Omo, say you go dance (gbedu)
Chale (starboy), make we dance (gbedu)
You go dance (gbedu)
You go dance

For the vibe, i've been out for days
Steady chasing the kpa, i dey concentrate
Mm, anytime i dey
Whether night or day, i dey on my j's (yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbedu, them go feel irie
'cause anything wey i drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my j's, i dey on my j's

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, i no get patience
Spray the money plenty

Dance (gbedu)
Chale, make we dance (gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (gbedu)
Omo, say you go dance (gbedu)
Chale (starboy), make we dance (gbedu)
You go dance (gbedu)
You go dance

So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, make the party come alive
We turn the o2 to o3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, i'm wasted
And i'm feeling reckless
Na who buy last get latest
That's why i'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, i no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, i no get patience
Spray the money plenty

Dance (gbedu)
Chale, make we dance (gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (gbedu)
Omo, say you go dance (gbedu)
Chale (starboy), make we dance (gbedu)
You go dance (gbedu)
You go dance
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

Dance (Gbedu)
Chale, let's dance (Gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, Gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Girl, say you're going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let's dance (Gbedu)
You will dance (Gbedu)
You will dance

For the vibe, I've been out for days
Steadily chasing the money, I stay focused
Mm, any time, any day
Whether night or day, I'm on my grind (yebo)
Even in my lane, mm
They will dance to the Gbedu, they will feel good
Because anything I drop, they'll eat it up, ajé
Whether night or day
I'm on my grind, I'm on my grind

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, hurry up
How many times will they tell someone?
You don't pay to learn the lesson
Just vibe, take me there
And it's a vibe every time we're there
I don't have time, I don't have patience
Spray the money plenty

Dance (Gbedu)
Chale, let's dance (Gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, Gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Girl, say you're going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let's dance (Gbedu)
You will dance (Gbedu)
You will dance

So, tell me what you want to do tonight?
You know the party won't make sense if we're not there to bring it alive
We turn the O2 to O3, don't go without us
So baby, tell me why you wanna
Shake your body, do as you like
We steadily bring the vibe
Blow some trees, make us feel alright
I won't lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Who buys last gets the latest
That's why I'm working on patience
I don't joke with my paycheck
If they're sleeping, wake them up
So we'll vibe, we'll vibe tonight, let's get there

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, hurry up
How many times will they tell someone?
You don't pay to learn the lesson
Just vibe, take me there
And it's a vibe every time we're there
I don't have time, I don't have patience
Spray the money plenty

Dance (Gbedu)
Chale, let's dance (Gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, Gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Girl, say you're going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let's dance (Gbedu)
You will dance (Gbedu)
You will dance
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


Yoruba

Dance (gbedu)
Chale, make we dance (gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (gbedu)
Omo, say you go dance (gbedu)
Chale (starboy), make we dance (gbedu)
You go dance (gbedu)
You go dance

For the vibe, i've been out for days
Steady chasing the kpa, i dey concentrate
Mm, anytime i dey
Whether night or day, i dey on my j's (yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbedu, them go feel irie
'cause anything wey i drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my j's, i dey on my j's

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, i no get patience
Spray the money plenty

Dance (gbedu)
Chale, make we dance (gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (gbedu)
Omo, say you go dance (gbedu)
Chale (starboy), make we dance (gbedu)
You go dance (gbedu)
You go dance

So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, make the party come alive
We turn the o2 to o3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, i'm wasted
And i'm feeling reckless
Na who buy last get latest
That's why i'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, i no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, i no get patience
Spray the money plenty

Dance (gbedu)
Chale, make we dance (gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, gbedu)
Let the music e dey play (gbedu)
Omo, say you go dance (gbedu)
Chale (starboy), make we dance (gbedu)
You go dance (gbedu)
You go dance
[ Correct these Lyrics ]
English

Dance (Gbedu)
Chale, let's dance (Gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, Gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Girl, say you're going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let's dance (Gbedu)
You will dance (Gbedu)
You will dance

For the vibe, I've been out for days
Steadily chasing the money, I stay focused
Mm, any time, any day
Whether night or day, I'm on my grind (yebo)
Even in my lane, mm
They will dance to the Gbedu, they will feel good
Because anything I drop, they'll eat it up, ajé
Whether night or day
I'm on my grind, I'm on my grind

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, hurry up
How many times will they tell someone?
You don't pay to learn the lesson
Just vibe, take me there
And it's a vibe every time we're there
I don't have time, I don't have patience
Spray the money plenty

Dance (Gbedu)
Chale, let's dance (Gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, Gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Girl, say you're going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let's dance (Gbedu)
You will dance (Gbedu)
You will dance

So, tell me what you want to do tonight?
You know the party won't make sense if we're not there to bring it alive
We turn the O2 to O3, don't go without us
So baby, tell me why you wanna
Shake your body, do as you like
We steadily bring the vibe
Blow some trees, make us feel alright
I won't lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Who buys last gets the latest
That's why I'm working on patience
I don't joke with my paycheck
If they're sleeping, wake them up
So we'll vibe, we'll vibe tonight, let's get there

Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Gbese, gbese, baby, hurry up
How many times will they tell someone?
You don't pay to learn the lesson
Just vibe, take me there
And it's a vibe every time we're there
I don't have time, I don't have patience
Spray the money plenty

Dance (Gbedu)
Chale, let's dance (Gbedu)
Make it dance (oh, le-le-le, Gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Girl, say you're going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let's dance (Gbedu)
You will dance (Gbedu)
You will dance
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Wizkid




Wizkid - Kese (Dance) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Wizkid
From Album: Morayo
Genre(s): Afrobeats
Language: Yoruba
Length: 2:54
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong
Released: November 15th, 2024
Year: 2024

Tags:
No tags yet