Ko Nbê !
My nigg* shadow me
No sleeping on the highway
MoTi shadaka si Eladi o
Make the money come find me o
My nigg* sha na si
Make Igbo no fall for your hand eh (Sabi Boy) !
No weapon fashion against me o
Make money con find o
For the life wey we Dey
Everybody check time
Some of us dey
Wey no Dey fii sleep for night
Gimme the rabbas go down
Your money or your life Na the question to ask
And i still know one boy wey dey hustle
Him dey outside
Even when the street daju
Breadwinner dey starve inside struggle
Wetin family go chop, na him puzzle (Ajeh)!
(Mama crying and panting in agony) !
Agba wire Soke si mi
Nobody for this life fit oppress me
If you Dey go hard , go hard finish
Me I Dey for Down town
Dey burn my kpoly
The street keep Huging me to do more
Malo sún be Omogò, you better wake up
Many thing dey wey no add up
No fit bet on top am , make you loose all
Boys them Cana
Shack my dada
Kaluta thing
36 in my corner
If I Dey Miami
Or I Dey for Vega
Emi omota
I Dey dey for orita
For the life wey we Dey
Everybody check time
Some of us dey
Wey no Dey fii sleep for night
Gimme the rabbas go down
Your money or your life Na the question to ask
And i still know one boy wey dey hustle
Him dey outside
Even when the street daju
Breadwinner dey starve inside struggle
Wetin family go chop, na him puzzle (Ajeh)!
(Mama crying and panting in agony) !
Agba wire Soke si mi
Nobody for this life fit oppress me
If you Dey go hard , go hard finish
Me I Dey for Down town
Dey burn my kpoly
Agba wire Soke si mi
Nobody for this life fit oppress me
If you Dey go hard , go hard finish
Me I Dey for Down town
Dey burn my kpoly
Ko Nbê !