E be your matter dem debate
Anywhere you go,me I go wait
Even all my n*gars don Dey crave for you
If you give ginger I go Dey for you
This on my mind ahh
This on my mind,money on my mind but you Dey my mind too
(You Dey my mind too)
I no fit to lie
Girl your body bad
Give me peace of mind
All I Dey deserve
Anything you want
I go give you that (X3)
Other b*tches try But na 0/9
Call me daddy you Dey make a man Dey mad
I no fit to lie,I no go fit lie na you
Girly e gě gbu madu
Anything you want I go buy for you
Take you to places you no go refuse
Every other day I go Dey for you
I wanna be your defender
Pass me the ball like okocha
I go fight for you like a soldier
Fight for you like a soldier ahh
If dem pour me water for your sake
Promise I no go shake
Love the way you dance and I like it when you Dey scream my name
I no go lie you Dey make a man Dey craze
Girly na your loving wey Dey high me like a cigarette
No body know as e Dey be
Two of us sitting under the tree
Even when I take my cannabis please
I no fit to lie
Girl your body bad
Give me peace of mind
All I Dey deserve
Anything you want
I go give you that (X3)
Other b*tches try But na 0/9
Call me daddy you Dey make a man Dey mad
I no fit to lie,I no go fit lie na you
Girly e gě gbu madu
Anything you want I go buy for you
Take you to places you no go refuse
Every other day I go Dey for you
I wanna be your defender
Pass me the ball like okocha
I go fight for you like a soldier
Fight for you like a soldier ahh