Back to Top

E BE YOU Video (MV)

Performed By: YB Gabana
Language: English
Length: 3:07
Written by: YB GABANA

YB Gabana - E BE YOU Lyrics
Official

Girl i'm glad that you come my way
Issa blessing everyday
Cos you are the best i know
And i just wanna say make you no bother oh
I make your life so easy
Weda e good or bad e no mean o
So after alcohol and the dinner
Cos na wetin i dey find
When i'm satisfied
Cos e be you e be you wen dey blow my mind
Girl i'm satisfied
So girl i feel alive
I no go lie walahi cos e be you wen dey blow my mind
Girl i'm satisfy
Arabanko ah di ge ge
Gbe gbe gbe you no need to form
Arabanko ah rapapa
Ah je gegege
Oha oha
Baby shake am for me
So make you do do the do for me!!!!!!
And i just wan kiss you baby
And i no sabi pretend ooo
Omalicha o
Holiday for one side e no bad oooo
Her body so bright like a diamond
And i just wanna say make you no bother oooh

Arabanko ah di ge! ge!
Gbe gbe gbe you no need to form
Arabanko ah rapapa
Ah je gegege
Oha oha
Okpo kpo kpo
Lekpo
My baby boo oooh
Cos e be you e be you wen dey blow my mind ooh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Girl i'm glad that you come my way
Issa blessing everyday
Cos you are the best i know
And i just wanna say make you no bother oh
I make your life so easy
Weda e good or bad e no mean o
So after alcohol and the dinner
Cos na wetin i dey find
When i'm satisfied
Cos e be you e be you wen dey blow my mind
Girl i'm satisfied
So girl i feel alive
I no go lie walahi cos e be you wen dey blow my mind
Girl i'm satisfy
Arabanko ah di ge ge
Gbe gbe gbe you no need to form
Arabanko ah rapapa
Ah je gegege
Oha oha
Baby shake am for me
So make you do do the do for me!!!!!!
And i just wan kiss you baby
And i no sabi pretend ooo
Omalicha o
Holiday for one side e no bad oooo
Her body so bright like a diamond
And i just wanna say make you no bother oooh
I make your life so easy
Weda e good or bad e no mean o
So after alcohol and the dinner
Cos na wetin i dey find
When i'm satisfied
Cos e be you e be you wen dey blow my mind
Girl i'm satisfied
So girl i feel alive
I no go lie walahi cos e be you wen dey blow my mind
Girl i'm satisfy
Arabanko ah di ge ge
Gbe gbe gbe you no need to form
Arabanko ah rapapa
Ah je gegege
Oha oha
Arabanko ah di ge! ge!
Gbe gbe gbe you no need to form
Arabanko ah rapapa
Ah je gegege
Oha oha
Okpo kpo kpo
Lekpo
My baby boo oooh
Cos e be you e be you wen dey blow my mind ooh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: YB GABANA
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: YB Gabana

Tags:
No tags yet