Steady flexing ,scheming
Shey you know we plotting
Tell me
Who you know wey dey run things
Blessings don dey flow me like offsprings
Big things
Only way na sure doings
Come show
Show face no ranting
Talk to me talk to me nice
Me no compromise
Look you your eyes
Shey you realize
I no be your size
No be my fault say we too sabi
Been thru shit now we be family
Back inna the day we been dey soak garri
Can't break me oluwa cover we
Tough skin tough times
Sunset sunrise
I don shine my eyes o
Streets no be paradise
Now we dey ball pass west taribo
Me and my guys dey shark pami o
Wetin dey come fit carry you go
Be like your girl don fall for me
Don't fall for me
Don't fall for me o
You go ride with me
Or you go die for me
When I call on you
Shey you go stand for me
When it gets ugly
Shey you go fight for me
I don't play don't play don't play
Me I'm okay okay okay
I just wan dey my dey my dey
Make you just dey your dey your dey
Top skanker
Bad guy standard
Only roll with the gyal dem be faya
Burst verse,do am je like spider
Top view shoot shot like a sniper
Me I've been working
Wavy surfin
My season
Close 'em curtains
When I pull up
Dem opps dem duckin
Winning is certain
Now we dey ball pass west taribo
Me and my guys dey shark pami o
Wetin dey come fit carry you go
Be like your girl don fall for me
She don fall for me
She don fall o
She don fall for me
She don fall o
She don fall for me
She wan kpai with me
She don fall for me