I been hustling for my life
Pray to God make e shine my light
I been hustling for my life oo yea
Pray to God make I no die
If to say I be maga
If to say I be bad boy
Making wrong turns no be bad choice
Making wrong turns no be bad choice
I be Lagos boy (Lagos boy)
I be Lagos boy (Lagos boy)
I be Lagos boy (Lagos boy)
I be Lagos boy (Lagos boy)
Late aje gun le (dem be Lagos boys)
Lati surulere (dem be Lagos boys)
Lati satellite town (dem be Lagos boys)
Lati ibafo (dem be Lagos boys)
I tell you where I'm from
No hero
Lati ojuelegba
Dey ojota
Days we no fit chop
No fit chop
Doin candle lights
For loved ones
They wan put me down
Enemies
Olorun ma Showa
It be ur family
Way Dey bite ur back
They wan take my sight
If you wan end on top
Make ur take ur time
I be Lagos boy
Seriously government wan kill us
Wetin you fit do when dem no send us
Even pastor don Dey sell e church
Too people dem Dey talk
But I paved way for my boys
Omo ton so songbo
I live the life that they lust
I be Lagos boy (Lagos boy)
I be Lagos boy (Lagos boy)
I be Lagos boy (Lagos boy)
I be Lagos boy (Lagos boy)
Late aje gun le (dem be Lagos boys)
Lati surulere (dem be Lagos boys)
Lati satellite town (dem be Lagos boys)
Lati ibafo (dem be Lagos boys)