Back to Top

Zani Weya - Dance Lyrics

Zani Weya - Dance Lyrics
Official

Oya dance o, dance o, dance o!"
"Sugar baby, no go slow!"
Zani Weya !!
Baby make you dance with me, (oh yeah)
No dey dull, just feel the beat (oh na na)
Oya whine am, take it low (low low)
Ɛnyɛ me dɛ, come closer more (more more)
Baby make you dance with me, (oh yeah)
No dey dull, just feel the beat (oh na na)
Oya whine am, take it low (low low)
Ɛnyɛ me dɛ, come closer more (more more)
Shey you sabi the way I dey move?
Fire burn when I step in the groove
Omalicha, you too fine, (too fine)
I fit dash you all my time (all my time)
Ɛyɛ wo deɛ, m'adɔ nyinaa for you
Body sweet me like palm wine, oh yoo
Mami shake, mami turn (oh yeah)
Make I give you sugar love (sugar love)

Chop life, no time for yawa
Me I get vibe, I no dey tire
Energy dey, we go dey scatter
Gimme that smile, gimme that ginger
If you love me, make you show am
I go give you all my dollar
From Accra go Naija
We go flex, no wahala

Your body be magic, e dey make man craze
Way you move, e dey burst my brain
Baby no go slow, make we turn up the place
Ɛyɛ me dɛ, oya hold my waist
Me I go love you, no be today
Baby, no go run, no be play
From Lagos go Kumasi, we go dey
Steady rocking, no delay

Oh yeah, oh yeah, baby no go stop
Ɔdɔ yewu, you dey burst my top
Na me and you, till the sun come up
Vibes on vibes, we no fit flop!
Oh yeah, oh yeah, baby no go stop
Ɔdɔ yewu, you dey burst my top
Na me and you, till the sun come up
Vibes on vibes, we no fit flop!
Zani Weya !
Dance !
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: RD PROD
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Zani Weya

Zani Weya - Dance Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Zani Weya
Language: English
Length: 2:47
Written by: RD PROD
[Correct Info]
Tags:
No tags yet