Zani weya, zani weya
Oh yeah, oh yeah
From Ghana
Everyday, dem wan program me
Make I do like say, I no get mind oh
But me I be original
No be AI, no be terminal
Man no be iron, I get my fire
I get my struggle, but Jah provide ah
Nti me ho y3 f3, I no go tire
I stand tall, I go go higher
I'm not a robot, I get emotion
No fit control me, I get devotion
Wetin I feel, e be my potion
Make I live, make I dance, no distortion
I'm not a robot, I get emotion
No fit control me, I get devotion
Wetin I feel, e be my potion
Make I live, make I dance, no distortion
Dem fit talk say"do this, do that"
Like say man no get way oh
But my destiny no be copy & paste
I go run my race oh
Man no be iron, I get my fire
I get my struggle, but Jah provide ah
Nti me ho y3 f3, I no go tire
I stand tall, I go go higher
I'm not a robot, I get emotion
No fit control me, I get devotion
Wetin I feel, e be my potion
Make I live, make I dance, no distortion
I'm not a robot, I get emotion
No fit control me, I get devotion
Wetin I feel, e be my potion
Make I live, make I dance, no distortion
See me now, I dey shine my way
Wetin I get, na God dey bless
No be coding fit change my mind
No be system fit dull my shine
Man no be iron, I get my fire
I get my struggle, but Jah provide ah
Nti me ho y3 f3, I no go tire
I stand tall, I go go higher
I'm not a robot, I get emotion
No fit control me, I get devotion
Wetin I feel, e be my potion
Make I live, make I dance, no distortion
I'm not a robot, I get emotion
No fit control me, I get devotion
Wetin I feel, e be my potion
Make I live, make I dance, no distortion
Zani weya, zani weya
No be software, no be game
Na my life, I no go change
I'm not a robot