I have been down
So I go still rise
From the depth of my ashes
(It's Dj Moriz on the beat)
Coz I am De Phoenix
I'm a common person I know know
I'm a common person I know
I dey find my money my dough dough
All days I have been on the road
I'm a common person I know know
I'm a common person I know
Still dey find my money my dough dough
All days I have been on the road
Like Do Re Mi Fa So La TI
Ti Do
Things wey dey burst brain
Them no go fit know
Ohhhhhhh
I know myself and my melodies oo
So even when the problem choke
Still believe in the process oo
Coz my time e dey process o
Somebody fit to talk
Tell me wetin dey want
They wanna play with my head Oh God
But they cannot stop my force
I'm a common person I know know
I'm a common person I know
I dey find my money my dough dough
All days I have been on the road
I'm a common person I know know
I'm a common person I know
Still dey find my money my dough dough
All days I have been on the road
Aboy
From the slums I come
So I legalize my blunt
I dey fight demons
That's why you see me looking off
A day in my life wey I no smoke weed
Nah only me know wetin I see
Sharply roll up that polly
You don't know me
Omo you don't know me
I'm a common person I know know
I'm a common person I know
I dey find my money my dough dough
All days I have been on the road
I'm a common person I know know
I'm a common person I know
Still dey find my money my dough dough
All days I have been on the road
Like Do Re Mi Fa So La TI
Ti Do
Things wey dey burst brain
Them no go fit know