Back to Top

Today Video (MV)




Performed By: zicoflows
Language: English
Length: 2:42
Written by: Blessed Peter, Olabode Emmanuel Alonge




zicoflows - Today Lyrics
Official




Only jah fit set this compass
So many left never come back
All the suffer wey mi suffer
All the battles wey mi conquer
I put my feelings on this conga
We on the road now
We on the road we don't look back
(We on the road we don't look back)
We on the road we don't slumber
Some many times that I rise
Some many times that I fall back
I give all thanks to the most high God
Happy whenever I see a new day
Some of my guys don dey jail
Some of my guys don lose faith
Some of them no dey here today
Alhamdulillah I dey here today
Some no fit wait for the perfect time
But I keep on believing
And I'm still believing
Till I get to shine
Today today today (Today)
Today no be yesterday
You see say I no too dey sunle (Sunle)
I don dey where money dey
Make my pikin no go suffer
All the suffer wey mi suffer suffer
I don takasufe
Bad energy wey dey come my way
Where the money dey ?
Tell me where the money dey ?
Can you tell me where the money Dey ?
I say tell me where the money dey now
Worry worry worry everytime
Pray these money multiply
Shit got me working all night long like
Early morning blessing fall mi yard
Last night me no get a dime
On to jah me dey give my thanks man
Alright alright
You get what you did to me
I get the history
Money I want For life
I swear I don't know
How I got myself on this road man
Today today today (Today)
Today no be yesterday (Yesterday)
You see say I no too dey sunle (Mi o sunle o)
I don dey where money dey (Money dey)
Make my pikin no go suffer
All the suffer wey mi suffer suffer (suffer)
I don takasufe
Bad energy wey dey come my way (come my way)
Wey Dey come my way
Blessings come my way
Money come my way
Fortune come my way
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Only jah fit set this compass
So many left never come back
All the suffer wey mi suffer
All the battles wey mi conquer
I put my feelings on this conga
We on the road now
We on the road we don't look back
(We on the road we don't look back)
We on the road we don't slumber
Some many times that I rise
Some many times that I fall back
I give all thanks to the most high God
Happy whenever I see a new day
Some of my guys don dey jail
Some of my guys don lose faith
Some of them no dey here today
Alhamdulillah I dey here today
Some no fit wait for the perfect time
But I keep on believing
And I'm still believing
Till I get to shine
Today today today (Today)
Today no be yesterday
You see say I no too dey sunle (Sunle)
I don dey where money dey
Make my pikin no go suffer
All the suffer wey mi suffer suffer
I don takasufe
Bad energy wey dey come my way
Where the money dey ?
Tell me where the money dey ?
Can you tell me where the money Dey ?
I say tell me where the money dey now
Worry worry worry everytime
Pray these money multiply
Shit got me working all night long like
Early morning blessing fall mi yard
Last night me no get a dime
On to jah me dey give my thanks man
Alright alright
You get what you did to me
I get the history
Money I want For life
I swear I don't know
How I got myself on this road man
Today today today (Today)
Today no be yesterday (Yesterday)
You see say I no too dey sunle (Mi o sunle o)
I don dey where money dey (Money dey)
Make my pikin no go suffer
All the suffer wey mi suffer suffer (suffer)
I don takasufe
Bad energy wey dey come my way (come my way)
Wey Dey come my way
Blessings come my way
Money come my way
Fortune come my way
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Blessed Peter, Olabode Emmanuel Alonge
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: zicoflows

Tags:
No tags yet