Smoking all these shii till i pass out
Comot for here na who go pass out
Grinding every night make I cash out
Na them go come dey throw stones For my glass house
Me I no dey surprised make una tell Am
Na me be this I'm not a dead man
Na me dey kiss na you dey tell now
People wey no believe me don dey Regret am
Mummy I don dey craze I don be Gangsta
I no mean I don dey craze my craze Get style
Producer wey jam the beat don dey Regret am
I killi beat for living no be today e Start
Make dem no bother me
No bother me
Dj rewhyne am oh
Gbedu e dey enter body
Body body
No bother me
I say you no bother me
Dj rewhyne am oh
Gbedu e dey enter body
Body body
Everyday we steady medication
Anything can happen mana stay Strong
My nigga loose im mama on this day Ah
Smile for him face sad emotions
Na everyday we dey find Elevation
Anyhow e be brother stay strong
Nothing dey for back oya face Front
Still
Smoking all these shii till i pass out
Comot for here na who go pass out
Grinding every night make I cash out
Na them go come dey throw stones For my glass house
Me I no dey surprised make una tell Am
Na me be this I'm not a dead man
Na me dey kiss na you dey tell now
People wey no believe me don dey Regret am
Mummy I don dey craze I don be Gangsta
I no mean I don dey craze my craze Get style
Producer wey jam the beat no go Regret am
I killi beat for living no be today e Start